I don wait for almost 2 hours for mama call, but nothing. As I say make I go down go find am, na so I hear small knock for door. Mama tie wrapper meet me for room sha…
Chima; good morning ma. Na you I dey come meet for down. I no see your call”
Mama; I don come na. Make we start. I no sleep at all for night, na dis thing I just dey think of, e don tey wey I chop better meat”
Chima; haaaa! Mama. Make we go downstairs na. Dis na me and my wife room, we no go fit do anything here, e no good”
Mama; wetin good before? Whether we do am here or for down, all of dem no good. Na my pikin bedroom be dis, na me born am, so I follow get am, all join. Na dis bed where you dey enjoy my pikin, me sef wan follow enjoy for the same bed o. If you say make I comot, no wahala, anything wey you see, make you take am, but if na to follow our agreement, na on top of this bed I want”…
I don see say dis woman na winch. Nothing wey I go talk wey go make am change mind, and me I wan go work, I no wan stay house again today. So I no get choice than to gree. I kon tell am say I don hear, make we rush do am, so dat I go dey go work…
Mama; eeeh, no rush me o. Na hot soup I be. E don tey wey I enjoy tall man like you, na jejely you go handle me. I dey like when e long wella, so dat e go belleful me. Oya remove your nicker, abi make I help you remove am?”…
She remove the wrapper wey she tie, kon stay for my front, with nothing else. Her body still fresh for person wey dey 55 years. E no even be like she don born 4 children. Her belle big and smooth, no single stretch mark for dia, the thing just dey yellow like fresh fruit, but na her chest be like bathroom slippers, e don shrink sef, my wife own still get hope for where her mama own dey. The stretch marks wey dey am no much.
The place wey surprise me na her puna. The way the thing shape like small pikin own. She shave am wella, no single hair dey am, and I dey like puna wey dem shave like gorimakpa. I been dey reason say my cucumber no go stand, as the woman don old, but I shock as my body begin react sha, I try hard to stop am, so dat I go use am do excuse for where she dey, but my body disgrace me. E stand like say e never knack puna for long.
This wahala wey I carry myself enter so, na God go help me. I remove my nicker, mama smile as she see my big gbola…
Mama; na dis big thing Precious dey enjoy. Even Cynthia, all of dem don chop belleful, you say make I no collect my own. Na pikin I born abeg, no be crime I commit. Me sef suppose dey enjoy myself. I never old, I still sabi wetin dey happen for the game and I go show you now”…
She kon push me small small go for bed, carry my cucumber put for mouth. She just dey drag dat small hole wey dey for the mouth, like say she wan bring something come out. Na only dat thing she do for some minutes, I no even touch am anywhere, I no know where to touch or hold. As she tire, say make I climb am. I jejely do am, but I first look her puna before I mount, the thing be like flower wey don over shrink, the lips too long, like say e wan fall comot from the puna. I don dey expect say e no go sweet, say na just to do sharp sharp comot my body.
Omo, as I enter, the place warm eeh, kon wrap me like tomorrow no dey. I begin move, e just dey make tufu tufu tufu sound, like say dem pour water inside there, but e sweet me sha, the sound wey e dey make, the water wey dey am and the small tightness wey e still tight, I close my eyes, dey imagine say na my wife, I finish mama. No how wey I no turn her legs, I kukuma sabi last wella for knacking. She dey make plenty noise, e get the time wey I begin fear say my neighbors fit hear the noise. She just dey shout like say I dey kill am, while na sweet the thing dey sweet am.
By the time wey we I finish, me and her dey breath like people wey run marathon. After we rest for like 5 minutes, she kon stand up for bed, tie her wrapper back…
Mama; oya wear your nicker make we talk. I no wan make dat thing dey distract me. Nna eeh, Chima, na man you be, abeg. O chim o. My pikin get better eyes o. You finish me, I swear to God. You too sweet, nna. Thank you for dis thing wey you do me today, I don dey feel fresh already. You just put plenty energy for my body. You know say the akamu wey you pour inside my body na real vitamin A, B and C. By tomorrow now eeh, my body go just dey shine, ewo”
Chima; wetin be the thing wey you say you want talk? I get meeting today. I need go work”
Mama; abeg, no mind me jare. Na the sugar wey you give me overdose dey sweet me so. The thing be say, Cynthia my pikin, I go like make you settle am. I no want make we argue dis thing at all, because, me and you know say you get the money and she deserve something. You no go leave am like that na, mbanu”
Chima; mama, no talk so, abeg. I buy big phone wey cost wella, for Cynthia. No be only dat one sef, she don collect more than 1 million naira from my hand, say she wan buy dis or dat. Mama, I don settle Cynthia reach. Make you ask am na, she go tell you. Abi where you think say she from dey get all dat money wey she dey spend? No be small money Cynthia don collect from me o”